Download Music Mp3
Wizkid – Bad To Me
Sponsored Links
- Title: Bad To Me
- Artist: Wizkid
- Producer: P2J
- Album: More Love, Less Ego
- Genre: Rnb
- Released: 2022
- Duration: 02:59
Wizkid released new song from the album “more love less ego” titled “Bad to me” and this song is too easy to learn it’s lyrics and not only that , is one of wizkid best songs
Bad to me lyrics by wizkid
Ye, mami
You dey make a man go so corny One gin wey we sip E dey make a man go so cornyHighway, burst it my way
This kind of body don dey cause e migraine And when we leave, we fit do am your way Or if you want, we fit do am my way Highway, two shot I don take You turn me on, I no dey go I wan dey I no dey care, say the bad mind dem pree Money on me mind all dayLose my way, oh
This kind, this kind love, yeah Wey dey make me want more, whoa Come my way, oh This kind, this kind love, yeah I dey want for the night Make I know how you feel, how you want amLady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh Baby girl, you know as e be, oh Yeah, we dey love ’til the morning Bad girl addicted to me Only you know as e dey do me Only you know as e dey do me, oh-whoa, girlE-ye, ge-ge (e-ye, ge ge)
Yo-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge) Casamigos (casamigos) For my amigos (for my amigos) Wa je ogede (wa je ogede) Baby, wa je ogede (wa je ogede) E-ye, ge-ge (e-ye ge ge) Kon se iyepe (kon se iyepe)All for you baby
If that money dey too much say make you talk ‘Cause you know the money long, ooh, yeah Break your back with it Yeah, na me and you dey talk, no one involved Baby girl, make I indulge you, yeahLose my way, oh
This kind, this kind love, yeah Wey dey make me want more, whoa Come my way, oh This kind, this kind love, yeah I dey want for the night Make I know how you feel, how you want amLady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh Baby girl, you know as e be oh Yeah, we dey love ’til the morning Bad girl addicted to me Only you know as e dey do me Only you know as e dey do me, oh-woah, girlE-ye, ge-ge (e-ye, ge ge)
Yo-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge) Casamigos (casamigos) For my amigos (for my amigos) Wa je ogede (wa je ogede) Baby, wa je ogede (wa je ogede) E-ye, ge-ge (e-ye ge ge) Kon se iyepe (kon se iyepe)